: Wetin Pastor Kumuyi And Calls For Justice For Di Schoolboy Trend Dey About

: Wetin Pastor Kumuyi And Calls For Justice For Di Schoolboy Trend Dey About



3 years ago

~2.0 mins read

Advertisement

Social media for Nigeria don catch fire as kontri pipo dey demand justice for one secondary school boy wey im school senior boys allegedly sexually abuse.

Don Davis Iniobong Archibong, na 11 years old JSS 1 student of di Deeper Life High School for Akwa Ibom state south-south Nigeria.

Im mama Deborah Okezie bin do video wia she allege say senior boys for di Deeper Life High School bin molest am just two months afta im join di school.

Different hastags like #justicefordondavis #deeperlifehighschool and Pastor Kumuyi don begin dey trend for Facebook and Twitter.

.

Advertisement

Was my post useful? Support me to keep creating useful content

Disclaimer If this post is your copyrighted property, please message this user or email us your request at team@pejoweb.com with a link to this post




 

Advertisement

";

Advertisement